Jump to content

Yuza tok abaut am:Galadim

Page contents not supported in other languages.
Put anoda topik
From Wikipedia
Latest comment: 1 yiẹ wé dọ́n pas by Jonywikis in topic Artiku you mek for Naija Pidgin

Artiku you mek for Naija Pidgin

[chenj-am for orijin]

Galadim taink you bikos you dey trai kontribute to Naija Pidgin, but di artiku you rait no dey for Naija Pidgin. I go komot am nau.

Abeg nex taim trai len hau to rait am wel wel.

Taink you. Jonywikis (tok) 21:11, 6 January 2025 (WAT)Reply