Yuza:Upgirlie
Hau e go bi
Me bi gerl wit delibraet efforts to emphasaiz n enhans my gerly fichors. But I go wear trousas n try to apia as Butch lesbian as possible Is it sey di oyibo pipo espet Naija n India to chenj bak to indigenos langwejis n leev global Inglish kreole for Jamaicans (ISO 639 koud Jam izi to chenj to Ja to giv as Jamaikan but wetin PCM get to do wit Naija? En kom from fes tuu letas of English, Es kom from fes tuu letas of Espanyol, Ha kom from fes tuu letas of Hausa, He kom from fes tuu letas of Hebrew, Ht kom from fes tuu letas of Haitian. Wia di ISO 639 koud PCM kom from?)