Wuman-dem an Kolsho-dem
Hau e go bi
Dear Wiki Komuniti, Kristmas greetin an hapi niu year 2023, We dey invite una to arrenj di Wuman-dem an Kolsho-dem 2023 raitin kompetishion wey go stat fom February 1, 2023 go rish March 31, 2023 for una lokal wikipedia.