Velekete
Hau e go bi
Velekete or Verekete na one wuman god (goddess) of di sea wey de di tradishonal tori of Badagry pipo in Naija. For Badagry side, di pipo honor di goddess by nemin one shrine (Velekete Shrine) an one maket wey dem dey sel slave in di hodin days afta am. Di nem of di maket na Velekete Slave Maket.