Jump to content

Uzor Arukwe

From Wikipedia

Uzor Arukwe na Naija akto wet pipul sabi for di rol wey e pley as inspector Sam for 2017 movie wey do taitu na sergent Tutu.

How e tek stat wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Arukwe mek im Nollywood debut for 2014 for do movie unspoken Truth bot howeva e gain recognishon wen e akt for do fim Sargent Tutu. He pley do rol as private investigator for 2019 movie wey do taitu na Code wilo wey hep am gain mor recognishon. He folo get 2 nominashon for Best Actor for comedy or movie for 2020 African magic viewers choice Award for di rol for di fim smash and Size 12 respectively.

Caption text
YearTitleRoleNote
2014Unspoken TruthDebut role
2017Sergent TutuInspector Sam
2017In LineDebo Devi
2018Smash
2019Sugar RushKnightAlongside Bimbo Ademoye and Bisola Aiyeola
2019The Set UpPastor DimejiAlongside Dakore Akande and Adesua Etomi
2019Hire a womanJideAlongside Nancy Isime and Alex Ekubo
2019kpaliAlongside Nkem Owoh and Ini-Dima Okojie
2019Size 12
2019code wilo
2020Kambili The whole 30 yardsBankoleAlongside Nancy Isime and Elvina Ibru
2020Dear Affy
2020Tanwa savage
2021ProphetessEze-egoAlongside Toyin Abraham and kehinde Bankole
2021DwindleAlongside Swanky JKA and Broad Shaggi
2021Progressive Tailors ClubExampleExample


Caption text
YearTitleRoleNote
2019Oga! PastorDeoye GesindeWeb series byNdani Tv
2019UnbrokenNafike


Awards an nominashon dem

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Caption text
YearAwardCategoryNomineeResultRef
2020African Magic viewers choice AwardBest Actor in a comedy or movieUzo Arukwa SmashNominated[3]
2020African magic viewers choice AwardBest Actor in a comedy or movieUzor Arukwe Size 12Nominated[3]
2021Best of Nollywood AwardsBest ActorUzor Arukwe yours regardless[6]