Sola Asedeko
Sola Asedeko na Naija fim aktress, fim-meka and director. Wey pipu no as Abeni for ha lead rol in Abeni, a 2006 Nigerian film, wey Tunde Kelani produce and direkt.
how shi tek stat life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Asedeko wey dem bon for Lagos State, southwest Naija. Shi go Somori Comprehensive High at Ogba where shi collect the West Africa School Certificate before shi con go di University of Lagos where shi collect bachelor's digree in theatre art and later obtained a master's digree in public administration.
Ha Karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]Shi stat akting for 2006, di same year wey shi pla lead rol inside one fim wey I nem na Abeni wey Tunde Kelani produs and direkt. Di fim mek ha popula well well wey con mek Tunde Kelani giv ha anoda lead rol inside im Aword winning fim The Narrow Path, where shi pla di rol of a village girl dat must choose bitwin two suitors. Shi don akt meni meni fim