Jump to content

Saudan Kaduna

From Wikipedia
Saudan Kaduna
cultural region
CultureNok culture Chenj-am
KontriNaija Chenj-am
CapitalKafanchan Chenj-am
LocationKaduna State Chenj-am
Coordinate location9°34′53″N 8°17′0″E Chenj-am
Map

Saudan Kaduna (bifor-bifor Saudan Zaria)[1] na aria wey plenti pipul wey no bi Hausa wey dey south of Zaria Emirate for Kaduna Stet dey. E dey di Middle-Belt region of Naijá. Saudan Kaduna get 12 loka Govament out of di 23 wey dey Kaduna Stet. Som pipul dey see am like sey no bi sey na wie di ples dey na im mek dey giv am di imej wey e get, but na di etnik grup-dem wey dey dia bi di koko.[2]

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Kafewo, S. (2009). Giving Voice: Instigating Debate on Issues of Citizenship, Participation, and Accountability. Development in Pratis. (19)(4/5). P. 678–687.
  2. Angerbrandt, Henrik (August 7, 2015). Religion, ethnicity and citizenship: demands for territorial self-determination in southern Kaduna. Journal of Contemporary African Studies. (33)(2).