Jump to content

Saidat Adegoke

From Wikipedia

 Saidat Adegoke (wey dem bon on 24 September 1985) na Nijirian furtbola.[1][2]

For summer 2007, she comot Naija go play for Remo Queens, before she enta Italian Serie A (women's football Italy) go join ACF Trento. For her first Serie A sizin with Trento, she ple 16 matches kon score 3 gols , before she kon muv for August 2008 go ACF Milan. For Milan, she sabi ball well from 2008 reach summer 2011, she score 19 goals for 52 matches. As 2011–12 season dey start, she comot di club go FCF Como 2000.[3]

Since 2010, she don dey part of the extended squad of the Nijiria women nasional fubal tim.

Where Dem Gada Di Tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. "Archive copy". Archived from the original on 2013-01-16. Retrieved 2026-05-06.{{cite web}}: CS1 maint: archived copy as title (link)
  2. https://ng.soccerway.com/players/saidat-adegoke/66522/
  3. "Archive copy". Archived from the original on 2013-02-13. Retrieved 2026-05-06.{{cite web}}: CS1 maint: archived copy as title (link)