Oxford Gardens
Hau e go bi
(E kom from Oxtord Gardens)
Oxford Gardens na 2015 Fim wey Obi Emelonye produce an dairet.
Directed by :Obi Emelonye
Screenplay by :Obi Emelonye
Story by :Emil Garuba
Brenda Ogbuka
Echebu Garuba
Produced by :Obi Emelonye
Starring :Ngoli Okafor
Ngozi Thompson Igwebike
Savanah Roy
Nnenna Ani
D'Richy Obi-Emelonye
Cinematography :Keidrych Wasly
Edited by :Ben Nugent
Production company :M-Net
Release date :18 December 2015 (Nigeria)
Country :Nigeria
Language :English
Tori About Di Fim
Dem shot di fim for London, United States an kom sho di fim naija for 18th Disemba 2015 , Oxford Gardens dem rilise am as kolabo wok bitwin Obi Emelonye an M-Net tru Africa Magic Original Films. Di fim na about boxin wey senta for luck, luv an ridempshon.
Cast
Edit
Ngoli Okafor Ngozi Thompson Igwebike Savanah Roy Nnenna Ani D'Richy Obi-Emelonye