Owoduni Teriba
Hau e go bi
Owodunni Teriba (28 February 1938 go reach 23 April 2020) na one ogbonge pesin wey sabi book mata for Economi, E be author and professor wey don work plenti for di Economic Commission for Africa (ECA).
Some of E books dem
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Development strategy, investment decision and expenditure patterns of a public development institution; The Western Nigeria Development Corporation, 1949-1962 (1966)
- Nigerian revenue allocation experience 1951-1965: a study in inter-governmental fiscal and financial relations (1967)
- Di growth of public expenditure in Western Nigeria (1967)
- Parliamentary control of Western Nigerian public corporations : a critical appraisal (1968)
- Di 1967-69 banking amendments in Nigeria : an appraisal of financial adaptation in an underdeveloped war economy (1969)
- Di demand for money in Nigeria (1973)Illusions and Social Behaviour. Inaugural Lecture delivered at di University of Ibadan on 9 March 1978 (1978)
- A view from the UN commission for Africa (1992)
Di time wey E die
[chenj-am | chenj-am for orijin]Owodunni die for the time wey E dey 82 years for one city wey be Chicago for USA, Im wife na Yetunde Teriba and na five pikin Im get wit granpikin them.