Omowunmi Dada
Hau e go bi
Omowunmi Dada
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Nem for lokal langwej | Omowumi Dada |
| Orijina nem | Omowumi Dada |
| Famili nem | Dada |
| Wen dem bon am | 2 October 1989 |
| Ples wey dem bon am | Lagos |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej, Yoruba Langwej |
| Wok wey e dey du | actor, model, brand ambassador |
| Pat of wok wey e put mind | theater arts |
| Wie e go skul | University of Lagos |
| Academic degree | Bachelor of Arts |
| Wen e stat wok | 2013 |
| Hair kolor | black hair |
| Eye kolor | brown |
| Personal pronoun | L484 |
Omowunmi Dada (dem bon am for October 10, 1989) na Naijá aktress wey pipul wel wel wen e akt di rol of Folake for M-Net televishon siris "Jimeji". E also dey inside one 2017 Yoruba langwej fim wey bi Someone in the Dark di fim win di awod for Best Indigenious fim for 2017 AMVCA awods, an for wish e win a nominashon for Best Aktress in a sopot role (Yoruba)