Oke Nnachi
Hau e go bi
Oke Nnachi bi pikin of Nnachi an e fit bi sey na e bring di aidia sey mek dem bring soljas of Akpa to hep Eze Agwu, Nnachi clan, wit Obong Okon Ita rebels for di Aro-Ibibio War dem. Afta Osim and Akuma Nnubi of Akuma don rul for smol time, Oke Nnachi kon bikom king for Arochukwu. Na e pikin-dem still dey rul for there til todey.