Ofada Rice
Hau e go bi
Ofada Rice
| Continent | Afrika |
|---|---|
| Indigenous to | Yoruba pipul |
| Location | Ogun State |
| Country of origin | Naija |
| Fabrication method | cooking |
| Natural product of taxon | Oryza glaberrima |
| Hashtag | Ofada rice |
| Cuisine | Nigerian cuisine |
| Used by | eating |
Ofada rice na one Yoruba food. Ofada rice na one nem wey dem dey kol one rice wey kom from one komuniti kol Ofada wey de Obafemi Owode Lokal Govamet in Ogun Stet. Di koko di sey, no bi onli for Ofada komuniti pipo dey plant di rice but Ofada rice na di tradishonal rice for pipo wey de live for Souta-West in Naija. You fit yuz Ofada rice chop difren difren food.