Nelson Mandela

From Wikipedia
Nelson Mandela
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromSaut Afrika Chenj-am
Nem for lokal langwejNelson Rolihlahla Mandela Chenj-am
Orijina nemRolihllahla Mandela Chenj-am
Fest nemNelson Chenj-am
Famili nemMandela Chenj-am
Wen dem bon am18 July 1918 Chenj-am
Ples wey dem bon amMvezo Chenj-am
Wen e kpai5 December 2013 Chenj-am
Place of deathHoughton Estate Chenj-am
Cause of deathrespiratory disease Chenj-am
Place of burialQunu Chenj-am
PapaGadla Henry Mphakanyiswa Chenj-am
MamaNosekeni Fanny Chenj-am
Pesin wey e mariEvelyn Mase, Winnie Madikizela-Mandela, Graça Machel Chenj-am
PikinMakgatho Mandela, Makaziwe Mandela, Zenani Mandela-Dlamini, Thembekile Mandela, Zindzi Mandela Chenj-am
RelativeNdileka Mandela Chenj-am
Fest langwejXhosa Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, Xhosa Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokEnglish langwej Chenj-am
Place of detentionRobben Island, Pollsmoor prison, Drakenstein Correctional Centre Chenj-am
Post wey e deyPresident of South Africa, Secretary General of the Non-Aligned Movement, member of the National Assembly of South Africa Chenj-am
Wie e go skulUniversity of the Witwatersrand, University of Fort Hare, University of South Africa, University of London Chenj-am
Wie e dey livHoughton Estate Chenj-am
Work locationSaut Afrika Chenj-am
Party wey e dey for politisAfrican National Congress, South African Communist Party Chenj-am
Candidacy in election1994 South African presidential elections Chenj-am
RilijonMethodism Chenj-am
Participant inWorld Economic Forum Annual Meeting 1992 Chenj-am
Notable workLong Walk to Freedom Chenj-am
Memba ofAmerican Academy of Arts and Sciences Chenj-am
Influenced byLuis Taruc Chenj-am
Present in workLive and Let Live Chenj-am
Official websitehttps://www.nelsonmandela.org Chenj-am
HashtagMadiba Chenj-am
Copyright representativereproduction right not represented by CISAC member Chenj-am
Has works in the collectionThe Nelson-Atkins Museum of Art Chenj-am
Copyright status as a creatorworks protected by copyrights Chenj-am
Artist files atSAPA Foundation, Swiss Archive of the Performing Arts Chenj-am
Documentation files atSAPA Foundation, Swiss Archive of the Performing Arts Chenj-am
Has listlist of awards and honours bestowed upon Nelson Mandela Chenj-am

Nelson Rolihlahla Mandela (dem bon am for July 18, 1918 and e kpai for Disemba 5, 2013),[1] wey pipo sabi as Nelson Mandela, na di lait Saut Afrika politishian and aktivis. For April 27, 1994, dem mek am di fes Presido of Saut Afrika wey bot blak and oyibo pipo vote for. E na also one taim fes blak Presido of im kontri, Saut Afrika.

Dem bon Mandela for Mvezo, Saut Afrika and im bi memba of di Thembu roya famili.[2]

Im gofment show konsan abaut endin apatide, kolor bad belle and povati for im kontri. As a biliva of soshalisim, e wok as di Presido of di Afrikan Nashonal Kongres fom 1991 rish 1997. Na im mek niu Konstitushon of Saut Afrika for 1996 wey forbid eni diskriminashon wey konsan langwej, relijon, hadicap and setua orihentashon, not jos kolor bad belle. Mandela na di bifor Seketari Jenera of di Non-Aligned Mofment fom 1998 rish 1999.

Mandela don kolet mor dan 250 awods, inkludin di 1993 Nobel Pis Priz, di Amerika Presido Meda of Fridum and di Soviet Orda of Lenin. Pipo dey kol am wit im Xhosa klan nem, Madiba, or Tata ("Papa"). Dem dey si am as a hiro and im akshons don give plenti pipo hope.

Mandela bi dey sik for som years afta e don retaya. Dem put am for huspito for 2013 becos of im lung infeshon.[3] Mandela kpai fom di siknes for Disemba 5, 2013 for Houghton Estate wey dey for Johanisbog.[3] E bi 95 years old.[3]

For 29 Septemba 2022, Isaiah Ogedegbe rait one poem abaut Nelson Mandela to prez im laif.[4][5]

Wie dem gada di tori[chenj-am | chenj-am for orijin]

  1. Husser, Amy; Janus, Andrea (5 December 2013). "Nelson Mandela: South Africa loses its 'greatest son' at age 95". CTV News. Archived from the original on 6 December 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  2. "Nelson Mandela". Nobelprize.org. Archived from the original on 2023-03-06. Retrieved 2023-03-08.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  3. 3.0 3.1 3.2 Borger, Julian; Smith, David; Sherwood, Harriet (6 December 2013). "South Africa's week of mourning for 'outstanding son' Mandela". The Guardian. Archived from the original on 16 September 2022. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link)
  4. Dubem, Colins (29 September 2022). "POEM: Nelson Mandela And Apartheid -By Isaiah Ogedegbe". NaijaOnPoint. Archived from the original on 17 October 2022. Retrieved 1 March 2023.
  5. Alegsa, Leandro (28 December 2022). "Nelson Mandela" (in Romania). Alegsa Online. Archived from the original on 6 February 2023. Retrieved 1 March 2023.{{cite web}}: CS1 maint: bot: original URL status unknown (link) CS1 maint: unrecognized language (link)