Jump to content

Natasha Akpoti

From Wikipedia
Natasha Akpoti
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemNatasha Chenj-am
Wen dem bon am1979 Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey dulawyer, politician Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Abuja, University of Dundee Chenj-am
Academic degreehonours degree Chenj-am
Party wey e dey for politisSocial Democratic Party Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am

Natasha Hadiza Akpoti (wey dem bon for 9 December 1979) na Naija wuman wey di politishan an lorya. Akpoti na memba of di 10th Naija Nashonal Hasembli as e repiset Kogi Sentra Senetoriha District sins 2023. Akpoti na memba of PDP (Pipo Demokratik Parti) an im bi di fest wuman senator in Kogi Stet

How e tek start life an go skul

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Natasha Hadiza Akpoti for Ilorin in Kwara Stet on 9 December 1979. Im na di sekod pikin Jimoh Abdul Akpoti an Ludmila Kravchenk Rakitna wey kom from Chernivtsi, Ukraine bon. E papa na politishan wey kom from Kogi Stet. Na from Soviet Union Akpoti papa tek mit Akpoti mama wen Akpoti papa go rid medisin at Bogomolet Nashonal Medikal Yunivasiti. Akpoti gro up in Ihima, Okehi.

Akpoti go Christ the King School pamari skul wey de Okene, Kogi Stet. E go Girl Unity Secondary School wey de Oboroke, Kogi for some time bifor e go Fediral Govamet Kolej wey de Idoani in Ondo Stet. Akpoti finish Fediral Kolej in 1997. Wen Akpoti papa kpai in 3 November 1997, e folo im famili pak go Abuja. Leta, Akpoti go Yunivasiti of Abuja go rid law from 2000 to 2004. Wen Akpoti de 19 years, e get belle bon one boi-pikin. Di nem of dat pikin na Daniel.


Wen Akpoti finish from Law Skul wey de Bwari, Abuja, Akpoti start to dey difend pipo as lorya on di 8 November 2025. Akpoti get im Masta of Laws Digree from Yunivasiti of Dundee in 2011. In 2012, Akpoti risiv im MBA in Oil and Gas Manijimet in 2012.