Jump to content

Moses Fayinka

From Wikipedia

Moses Oluwatoyin Fayinka na Naija politishan wey bi memba for Haus of Rep for Naija. E dey represent Mushin II Federal Constituency for Lagos State.

Fayinka first time elekshon na for Naija Haus of Rep for 2023. Im dey represent Mushin II Federal Constituency for Lagos State afta e gada 29,502 votes. E win Adeyemi Michael Olamide wey bi im klos rival from People's Democratic Party. Adeyemi get 12,355 votes. Bifor dis, Fayinka bi speshal advisor to Lagos State govnor wey dey in chaj of Transpoteshon.

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]