Mary Lazarus
Mary Lazarus (dem bon am May 5, 1989) na Naijá aktres an muvi podusa wey win siti pipul muvi Awod for most promisin aktres of di year (English) for di City people Entertainment Awards for Best Aktres for lidin rol for di sem year for di Best of Nollywood Awards.
Mary Lazarus
Born :Mary Lazarus
5 May 1989 (age 32)
Abia Stet, Naijá
Nationality : Naijá
Alma mater. :University of Ibadan
Occupation. :Aktres, Muvi podusa
Years active :2002–Presen
How e tek stat Life an go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Lazarus kom fom Abia Stet for Naijá wey dey for Southeastern giografical lokeshon Govament Aria of Abia Stet.Im papa bon an Lazarus get twins broda nem Joseph.Lazarus do ha primari an sekondari edukeshon Kom kolect ha fest skul livin Sirtifikate an ha West Afrika Sinior Skul Sirtifikate, afta shi kom go Univasiti of Ibadan go Giografi. For di institushon shi pass out wit gud resolt 4.4 kumulativ graid poit avuraj wit B:SC digri for Giografi.
How Shi Tek Stat Wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Lazarus don akt an du meni rol for Naijá Nollywood fim. Shi fest dey du model bifor shi stat to dey akt fim. For 2009, Lazarus akt for di muvi wey di tiatu bi "Waiting Years".E get data pat bikos Gbenro Ajibade kari am to si di dareto of dat fun John Njamah and e chuz Lazarus mek shi du am. Wen Lazarus tu bi dareto, di fest fim wey e daret na Dance to my beat wey kom out for 2007. Lazarus as a model don du kommacial for Airtel an MTN.
Awods an nominashon
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Awod serimoni | Prize | Resolt | Ref |
|---|---|---|---|---|
| 2018 | City people Movie Awods | Most promising Aktress of the year | win | [3] |
| 2018 | Best of Nollywood Awods | Best Aktress in a lidin role(English) | Nominated | [4] |
| 2020 | 2020 Africa Magic viewers choice Awods | Best supportin Aktress in a movie or Tv series size 12 | Nominated | [12] |
Fim wey shi Du=
[chenj-am | chenj-am for orijin]- When Life Happens (2020) as Cindy | wit Lota Chukwu, Jimmy Odukoya, Wole Ojo
- My Woman (2019) as Zara with Seun Akinyele, Ujams C'briel
- Accidental Affair (2019) as Kristen
- Clustered Colours (2019)
- Broken Pieces (2018)
- Homely: What Men Want (2018) as Keji
- Dance To My Beat (2017)
- The Road Not Taken II (2017)
- Love Lost (2017) as Rena
- Girls Are Not Smiling (2016)
- What Makes You Tick (2016) as Ann Okojie
- Okafor's Law (2016) as Kamsi
- Better Than The Beginning (2015)
- Bad Drop (2015)
- Losing Control (2015) as Uche
- Second Chances (2014) as Justina
- Desperate Housegirls (2013)
- Waiting Years (2009)