Manyii-Aghyui
Hau e go bi
Manyii-Aghyui
| Kontri | Naija |
|---|---|
| Located in the administrative territorial entity | Kaduna State |
| Coordinate location | 9°54′33″N 8°25′10″E |
| Postal code | 802140 |

Manyii-Aghyui (Manyi-Aghyui, Tyap: Ma̱nyii-A̠ghyui, Hausa: Bakin Kogi) na vilej for Zonzon Distrit for Zangon Kataf Lokal Govment Area, sauda Kaduna Stet for Midul Belt region for Naija.[1] Di vilej postal code na 802140.[2][3]
Di area get hite wey rich klos to 2,509 feet or 764 meters. The airport wey near pass di komuniti na di Yakubu Gowon Airport, for Jos, wey dey 50nm for east.[4]
Wie yu get di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Bakin Kogi Kazare, Zonzon, Zangon Kataf, Kaduna State, Nigeria". mindat.org. Retrieved August 13, 2025.
- ↑ "Search Result - Bakin Kogi". Nigeria Postcode. Retrieved August 13, 2025.
- ↑ "Post Offices- with map of LGA". NIPOST. Archived from the original on 2009-10-07. Retrieved August 13, 2025.
- ↑ "Bakin Kogi, Nigeria Page". Fallingrain. Retrieved August 13, 2025.