Lisbeth Nypan

From Wikipedia

Lisbeth Nypan (1610-September 1670) na [Norwegian]] pesin wey pipul akus sey e na witch or dey yuz juju for pipul.Wen e kontri tok sey dey wan kil all di witch for dia, na e kilin de popula pass. Na Lisbet bi di sekod to di last pesin wey kot kil bikos of juju pratis in Norway. Di onli witch kilin wey Rossell Hope Robbins tok abaut in e 1959 buk "Encyclopedia of Witchcraft and Demonology" na Lisbet an e hosband Ole Nypan. Di kase of Lisbet kom popula wel wel in 1962 wen Torbjørn Prestvik mek one buk abaut am.Di nem of di buk na "Lisbet Nypan:Den Siste hekseprosess i