Lilin Baba

From Wikipedia

Shu’aibu Ahmed Abbas (Dem bon am for January 2, 1992) wey pipul no wel wel as Lilin Baba na Naijá singa, Song rita, rekod podusa, an pesin wey dey arenj sho. Lilin Baba dey popula for Kamnywood fim indostri for di rol im akt for e fest fim wey get di nem Hausa Kulu. Dem selet am at City People Entertainment Awards for 2018 Arewa Most Promising Music Act of the Year. Lilin Baba win di 2019 Arewa Best RnB Music Act of the Year for the City people Entertainment Awards.