Jump to content

Lesley Ugochukwu

From Wikipedia

Lesley Chimuanya Ugochukwu ( dey bon am 26 March 2004) na France futbola wey dey play midfida for Ligue 1 klub Rennes

How e tek start life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na for France dey bon Lesley Chimuanya Ugochukwu on 26 March 2004. E papa kom from Naija an e get blood koneshon with Onyekachi Apam. Onyeka Apam na bifor bifor playa of Rennes an e na forma Naija futbol tim playa.

How e tek play futbol

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na 25 April 2021 Ugochukwu start to dey play futbol for Rennes. E fest game na wen e enta for Steven Nzonzi for di futbol game wey Rennes tek win Dijon. Di game na ligi game an na 5-1 di game finish.

Templet:Updated

Appearances and goals by club, season and competition
Club Season League Cup[lower-alpha 1] Europe Other Total
DivisionAppsGoalsAppsGoalsAppsGoalsAppsGoalsAppsGoals
Rennes B 2020–21 National 3 5050
Rennes 2020–21 Ligue 1 30000030
2021–22 181004[lower-alpha 2]0221
2022–23 260207[lower-alpha 3]0350
Total 47120110601
Career total 52120110651
  1. Includes Coupe de France
  2. Appearance(s) in UEFA Conference League
  3. Appearance(s) in UEFA Europa League
Point go mistek: <ref> tags exist for a group named "lower-alpha", but no corresponding <references group="lower-alpha"/> tag was found