Jump to content

Lawrence Anini

From Wikipedia

Lawrence Nomanyagbon Anini (c. 1960 - March 29, 1987) na Naija bandit wey dey holways distob Benin City in 1980's, na im an Monday Osunbor dey wok togeda, Dem kach am an kil am bikos of di bad bad tins e don du

On December 3, 1986, dey katch am for insaid one house for Benin City for 2nd an 3rd East Circular Road wen e dey wit im girlfrend. Dem arest im frend too. Som tok sey na I girlfrend mek dem katch am. Di kontri militari leader, Ibrahim Babangida , dat taim tok sey mek dem du e Kase shap shap. Anini no kleen for wetin dem uze akuse am wey mek dem go kil am on March 29, 1987 in Benin city.