Jump to content

Lawan Shettima Ali

From Wikipedia

Lawan Shettima Ali (wey dem bon for 15 January 1966) na Naija politishian wey dey represent di pipul of Bursari, Geidam and Yunusari for Yobe State, for House of Reps.[1]

Im bagrand and hau im tek stat laif

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Ali for 15 January 1966. E kom from Yobe State for insaid Naija.

Wetin e don du for politis

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Ali stat im politikal waka as pesin wey dey for Yobe State House of Assembly from 1991 rich 1993. Leta, e kom wok as Special Adviser wey dey help Govno Bukar Abba Ibrahim for mata wey konsan politis and House of Assembly.

For 2019, dem vote am enta House of Reps onda di APC pati. For di 9th Assembly, e bi Deputy Chairman for di komiti wey dey tok to pipul and spred news. Nau, e stil dey sav for di 10th Assembly.[2]

Wia dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Matazu, Hamisu Kabir (8 April 2019). "How we won the 2019 elections in Yobe State – DG, APC Campaign Organisation - Daily Trust". dailytrust. Retrieved 7 May 2025.
  2. "National Assembly | Federal Republic of Nigeria". nass.gov.ng. Retrieved 7 May 2025.