Kola Oyewo
Hau e go bi
Kola Oyewo (wey dem bon for 27 March 1946) na Naija aktor, pesin wey sabi akt drama, an skolar.
How im tek go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Oyewo go Obafemi Awolowo Yunivasiti go rid rid dramatik arts. E get satifiket in Yoruba Oral litireshon. Oyewo leta get Bashelor of Arts (B.A) Digree in Tihata art from Obafemi Awolowo Yunivasiti in 1995.
Oyewo leta enta Yunivasiti of Ibadan go do im Masta Digree an P.hD in drama In 1996, Oyewo start to dey tish for Obafemi Awolowo Yunivasiti an e rish di posishon of sinior leshural bifor e ritaya in September 2011.
Afta e ritaya from Obafemi Awolowo Yunivasiti, Oyewo start to tish for Redeemer's Yunivasiti as dia head of di Dipatmet of Dramatik akt.
Oyewo de Elizade Yunivasiti Ilara-Mokin, Ondo State wey e dey tish dem akt.
Fim-dem wey e de inside
[chenj-am | chenj-am for orijin]- Sango (1997)
- Super Story (episode 1)
- The Gods Are Not to Blame
- Saworoide (1999)
- Koseegbe (1995) as Mako
- O Le Ku (1997) as Oloye Ajasa
- Efunsetan Aniwura (2005)
- Yemoja (2011) as Osi
- Omo University (2015) as Vice Chancellor
- Ayomi (2015) as Chief Olalere
- Ewon Laafin (2015) as Oludeti
- Ofeefe - Mirage (2019) as Baba Morenikeji
- Oba Bi Olorun (2021) as Balogun
- Oosa Aafin (2022) as Oluawo
- Olukoti (2022)
- Ogeere (2023)