Jump to content

Karen King-Aribisala

From Wikipedia

Karen Ann King-Aribisala (dem bon am as Guyana) na Nigerian raita wey dey rait novel an short short stori. Shi be Professor for English Language for University of Lagos.

Shi go International School Ibadan, St. George’s British International School for Italy (na dia shi meet ha hosband Femi Aribisala), an shi stil go London Academy of Dramatic Arts.

Buks wey shi don rait

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Our Wife and Other Stories, Malthouse Press, 1990; Laurier Books, Canada, 2004

.Kicking Tongues, Heinemann, 1998

.The Hangman’s Game, Peepal Tree, 2007

.Bitter Leafing Woman and Other Stories, Malthouse Press, 2017

Awod an Prize wey shi don win

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Ha short stori collection Our Wife an Other Stories win the 1991 Commonwealth Writers’ Prize for Best First Book for Africa.

.Ha novel The Hangman’s Game win 2008 Best Buk for Africa.

.Shi stil get sopot fom Ford Foundation, British Council, Goethe Institute, an James Michener Foundation.

Buks wey kari ha stori

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Breaking di Silence: an anthology of short stories, edited by Toyin Adewale-Nduka and Omowunmi Segun. WRITA (Women Writers of Nigeria), 1996.

.Ha story "Wine in a Teacup" appear for Kunapipi journal, Volume 17, Number 3, poblish by Dangaroo Press in 1995.

Pipu wey rait review abaut ha wok

[chenj-am | chenj-am for orijin]

.Frank Birbalsingh rait about The Hangman’s Game for Guyana Journal, November 2008.

.Anoda review of The Hangman’s Game appear for The Signifyin' Woman blog, 19 April 2008.

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]