Jump to content

Junior Pope

From Wikipedia
Junior Pope
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemPope, Junior Chenj-am
Wen dem bon am7 May 1984 Chenj-am
Ples wey dem bon amBamenda Chenj-am
Wen e kpai10 April 2024 Chenj-am
Place of deathAsaba Chenj-am
Wok wey e dey dufilm actor Chenj-am

Pope Obumneme Odonwodo[1] (dem bon am for May 7, 1981 an e kpai for April 10, 2024), wey pipo also sabi as Junior Pope, na di Naija aktor an fimmeka. E bin stat to akt fim for 2006, kom show im face insaid di 2007 fim Sikrit Advenshors, along wit di 2010 fim Bita Jenereshon.

Isaiah Ogedegbe don kol am "one of di Naija aktors wey get talent wel wel".[2] E also bin repit di stetment for April 2025.[3][4] As pesin wey di Naija media don nem as di "Aposto of Agiliti", Junior Pope bin kapshor di minds of meni pipo wit im akting talent.[3][4]

Sins wen e kpai for one wota asident for April 10, 2024,[1] som pipo stil dey feel im influwens insaid di Naija fim industri sake of sey e don helep dem bifor.[3][4]

Dem stil dey si am as "di embodimet of luv an kompashon", wey im "ogbonge impat dey difain by im gud woks for di Naija fim industri".[5]

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. 1.0 1.1 "BREAKING: Tragedy Hits Nollywood As Actor Junior Pope Dies At 39". Leadership News. 10 April 2024. Archived from the original on 14 April 2024. Retrieved 4 May 2025.
  2. "Junior Pope Odonwodo Biography, Early Life, Education, Career, Family, Wife, Children, Personal Life, Social Media, Awards, Net Worth, Philanthropy And Influence". LabaranYau.com. Retrieved 4 May 2025.
  3. 3.0 3.1 3.2 Ogedegbe, Isaiah (14 April 2025). "In Loving Memory Of Junior Pope And Four Victims Of Boat Mishap, One year After". The Nigerian Voice. Retrieved 4 May 2025.
  4. 4.0 4.1 4.2 Ogedegbe, Isaiah (17 April 2025). "In Loving Memory Of Junior Pope And Four Victims Of Boat Mishap, One year After". Nollywoodgists.com. Retrieved 4 May 2025.
  5. Ogedegbe, Evelyn (7 May 2025). "Ogedegbe Eulogises Junior Pope At 44th Posthumous Birthday". The Warri Times. Archived from the original on 7 May 2025. Retrieved 8 May 2025.