Jodel Dossou
Hau e go bi
Jodel Dossou
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Benin |
| Country for sport | Benin |
| Fest nem | Jodel |
| Famili nem | Dossou |
| Wen dem bon am | 17 March 1992 |
| Ples wey dem bon am | Dassa-Zoumé |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | French |
| Wok wey e dey du | association football player |
| Position played on team / speciality | midfielder |
| Sport | association football |
| Participant in | 2019 Africa Cup of Nations |
Jodel Harold Oluwafemi Dossou (dem bon am for 17 March 1992) na pesin from Benin wey dey play futbol for Clermont wey bi Ligue 1 club an im stil dey play for Benin kontri futbol tim.
Tori about e Karia
[chenj-am | chenj-am for orijin]For August 2020, Dossou join Ligue 2 club Clermont Foot from Austrian Bundesliga side wey bi TSV Hartberg.