Jimmy Johnson (actor)
| Man abi wuman | man |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Fest nem | Jimmy |
| Famili nem | Johnson |
| Wen dem bon am | 1940 |
| Ples wey dem bon am | Naija |
| Wen e kpai | 8 July 2020 |
| Place of death | Abuja |
| Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | English langwej |
| Wok wey e dey du | actor, raita, broadcaster |
| Magnum opus | The Village Headmaster |
| Stai of song abi fim | drama film |
| Personal pronoun | L485 |
Jimmy Johnson (1940 − 8 July 2020) na Naijá akto, raita, an brodkasta. Im dey popula for im rol as Okoro for Nigerian Television Authority 1980s TV series di Village Headmaster. For July 8, 2020, Johnson dia for Garki hospital, Abuja.
How e tek stat wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Johnson stat im stej wok for Ibadan for 1960.E wok wit Wole Soyinka for Orisun Theatre Company an di Mbari Club, wey bi senta for kultural aktiviti wey attrakt raitas, artists an muzikians of Afrika orijin fom all ova Africa, di Americas and di Karibian, wey Soyinka, Ulli Beier, Chinua Achebe, Christopher Okigbo, Mabel Segun, J. P. Clark, Christopher Kolade, Lindsay Barrett, Demas Nwoko, Tunji Oyelana, Jimi Solanke and Bruce Onobrakpeya dey. Johnson enta publik savice afta di Nigeria Civil War (1967–1970) an wok as informashion and kulture offisa.