Ishola Oyenusi
Hau e go bi
Ishola Oyenusi (kpai on 8 September 1971), wey plenti pipu sabi as Dr. Ishola, na ogbonge tiff wey popula for 1970's. Wetin e sabi du wel na to dey kolet pipu motor, dey go tiff money for bank an kolet pipu tins for hold-ups.
E mata for kourt
[chenj-am | chenj-am for orijin]Oyenusi an so oda six of im tiff tiff membas dem go kpai Dem on 8 September 1971 by polis an armed forces firing brigade. Dem video as Dem tek kpai am sef.
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]1.Your Habit Determines Your Habitat. Guardian Newspaper. Retrieved September 30 2024.