Jump to content

Ibukun Awosika

From Wikipedia

Ibukun Awosika Ibukunoluwa Abiodun Awosika (dem bon am as Bilkisu Abiodun Motunrayo Omobolanle Adekola on December 24, 1962) na Nigerian bizneswuman an author. Na shi bi di first female Chairpesin of First Bank of Nigeria.Dem apoint am as memba of Binance Global Advisory Board in September 2022.

Earli laife an Edukeshon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Na shi bi di third pikin of seven chuldren in Ibadan, the capital of Oyo State, Ibukun finish ha primari and sekondri skul edukeshon at St. Paul's African Church Primari Skul, Lagos an Methodist Girls' High Skul, Yaba bifor shi go to University of Ife (now Obafemi Awolowo University) wia shi graduate wit a BSc in Chemistry but na Architecture at the University of Navarra e wan mek e stodi bifor.

While on ha compulsory one-year National Youth Service Corps service (NYSC) in Kano State, Ibukun Awosika work as an audit trainee at Akintola Williams & Co. wey leta bi Deloitte, but shi kom home afta di servis an joined Alibert Nigeria Ltd., a furniture company, as showroom manager.

Awods and recognition

[chenj-am | chenj-am for orijin]
Year Award ceremony Prize Result
2005 THISDAY Newspaper Annual Merit Award Entrepreneur of the Year Nominated
Success Digests Magazine's Annual Enterprise Award Female Entrepreneur of the Year Nominated
2006 Financial Standard and Pan-African Organisation for Women Recognition Best Female Entrepreneur of the Year Nominated
FATE Foundation Awards FATE Model Entrepreneur Award of the Year Won
2007 International Women Society Award Golden Heart Award Won
2008 International Women Entrepreneurial Challenge Award Won
2015 YNaija Person of the Year Nominated
2020 Africa Forbes Woman Awards 2020 Forbes Woman Africa Chairperson Award Won


Media personality

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Television In 2008, Ibukun Awosika dey insaid five Nigerian entrepreneurs wey appear in first African version of di Dragon's Den. Na shi hosts a T.V programme wey dem kol Business His Way. Shi dey s insaid di 2020 Citation alongsideTemi Otedola wey Kunle Afolayan produs.

.The "Girl" Entrepreneurs

.Business His Way

.The 'Girl' Entrepreneurs: Our Stories So Far Kindle Edition

Personal life Ibukun Awosika mari Abiodun Awosika an dia two get three chudren.

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]