Hauwa Ali
Hauwa Ali (wey kpai for 1995) na Nigerian raita wey piou sabi bikos shi dey rait buk abaut how Muslim women dey liv, an how dem dey fain am hard wit Islamic bilief an dat na mek wuman get freedom to chuz how shi wan liv ha life.
Di book wey pupu sabi pas for ha hand na Destiny. Dis book win Delta Prize for Fiction — one big aword wey dem dey giv beta novel.
Ha life stori
[chenj-am | chenj-am for orijin]Hauwa Ali kom fom Gusau, for northern Nigeria. Shi bi ticha for University of Maiduguri. Ha buks stat to kom out for late 1980s. Shi leta kpai for 1995 fom breast cancer — na sickness wey dey afet wuman breast an fit kil pesin if dem no treat am quick.
Di kain buk wey shi dey rait
[chenj-am | chenj-am for orijin]Di kain stori wey shi dey rait na fom how yung girl wey neva mari dey ci laife. For ha buk, she dey tok sey school bi "road to beta life wey go swit an get plenti hapines".
Pipu tok sey Destiny folo one kaind tradishon of Islam wey dey kom bak strong, but Hauwa stil uze di stori ask question abaut wetin fit hapun wen pipu dey folo religion too much.
Dem stil tok sey Hauwa Ali na one of di wumen for northern Nigeria for 1990s wey dey uze dia raitin sho dia talent, even though religion an kolsho dey trai limit wetin dem fit do.
Ha buk Destiny win Delta Prize for Fiction wey bi big awod wey show sey di buk mek sense wel wel.
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]For ha first buk Destiny, wey dem publish for Enugu, 1988, shi rait abaut one 16-year-old girl wey ha nem na Farida. Di stori sho sey Farida get two road for front:
One road na mek shi go skul, get wok, liv independent life, an chuz hosband by hasef.
Di oda road na mek shi mari one man wey ha famili lik bikos e get mni an promise to tek care of ha. But di man wan kontrol ha laife an fors ha mek shi holways gree wit wetin e want.
Ha second buk, Victory, wey kom out for Enugu in 1989 stil tok abaut dis kian mata, but e add wahala abaut marej insaid pipu wey no kom fom di sem kolsho lik wen pesin kim one tribe wan mari pesin fom anoda tribe.
One pesin wey read di buk tok sey Farida jos dey kolet ha problem bikos of Islam like sey shi no fit chenj enitin bikos na fate. But anoda pesin tok sey no be so — sey Farida strong, shi no gree giv up, an sh dey pray wel wel. Di pesin biliv sey ha belief in God dey giv ha strength.