Guinea-Bissau
Appearance
Guinea-Bissau, wey im official name na Republic of Guinea-Bissau, na kontri for West Africa. Di kontri land dey cover 36,125 square kilometres (13,948 sq mi), and dem dey talk say about 2,026,778 pipo dey live dia. E dey share border wit Senegal for north side and Guinea for im southeast side