Gilbert Emeka Nnaji
Hau e go bi
Gilbert Emeka Nnaji (wey dem bon for 18 July 1966 for Umunike, Enugu East, Nigeria) na Naija politishan. E bi senator wey represent Enugu East senatorial district for Nigerian Senate.
E don dey sarf as senator for 8th Senate of Nigeria.
E stat im primari school for Community Primari School, Amoji, Nike. Afta dat one, e go Boys High School Awkunanaw wia e do im sekondri school. Leta, e go University of Nigeria, Nsukka (UNN) wia e stodi banking and finance and kolet im B.Sc. certifikate.
Gilbert Nnaji stat politis wen e bi chairman for Enugu East Local Government fom 1997 go rish 1998. Dem stil re-elect am again as