Funny Bone
Hau e go bi
Chibunna Stanley (dem bon am for 28 October 1985) wey plenti pipul sabi for e wok as Funny Bone, na Naija Nollywood akto and stand-up komedian fom Anambra stet. Insaid one sho for Anambra, Wey do bifor bifor govnor dey Governor, Obiano e tel am mek e hep di youth mek dem bi beta pesin.
Insaid 2020, na im win di 2020 AMVCA Best Actor in a Comedy award e pas som oda 3 Aktors for di categori.
Pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]In June 2022, e mari wife for Enugu. Dem dia first pikin, Zimchikachim, in October 2023.
Fims wey e don akt
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Fim | Year | character |
|---|---|---|
| Tokunbo | 2004 | Chukwudi |
| A father's love | 2004 | Panshak |
| Holy Heist(can a man rob God?) | 2023 | Osas |
| The Bride Price | 2023 | |
| I do not come to you by chance | 2023 | |
| Finding Odera | Nonso | 2023 |
| Aki and Pawpaw | Ebuka | 2021 |
| Bread of life | 2021 | |
| Dream Job | 2021 | |
| Missing | 2021 | Officer Nonso |
| Progressive Tailor Job | 2001 | Fidelis |
| Desperate Houseboys | 2001 | Franklin |
| Time to be a boy | 2020 | |