Funlola Aofiyebi-Raimi
| Man abi wuman | wuman |
|---|---|
| Kontri wey e kom from | Naija |
| Wen dem bon am | 24 November 1975 |
| Wok wey e dey du | actor |
| Wie e go skul | University of Lagos |
| Official website | http://iamfar.com |
Funlola Aoifeyebi-Raimi (dem bon as Abibat Oluwafunmilola Aoifeyebi) dem sabi am as FAR, na Naija aktres. Shi akt insaid The Figurine, Tinsel an MTV Shuga fim.
Life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Funlola na last bon of seven pikin, im mama na bizneswuman an im papa get im own wok. Di nem FAR wey dem sabi am wit, na afta e mari di nem kom out. FAR don dey akt sins on stej an Televishon, wit im aunti Teni Aofiyebi, Ogbonge aktres. Shi mari Olayinka Raimi, wey sabi advertise tins wel wel. Bikos of im Broda wey kpai e no tu dey du online tins lik bifor.
Som fims shi akt insaid
[chenj-am | chenj-am for orijin].Violated (1995) as Ese
.Keeping Faith: Is That Love? (2002)
.Comrade (2008) as Doctor
.The Figurine (2009) as Linda
.Tinsel (2008–Present) as Brenda Nana Mensah
.Grey Dawn (film) (2015) as Jessica Entreat (2016) as Sharon
.Dry Fish (2017) as Waitress
.King of Boys (2018) as Aisha
.Walking with Shadows (2019) as Mum
.Adire (2023) as Folashade
.Criminal (2024) as Dr. Amaka
.Tokunbo (2024) as Folashade
Awods
[chenj-am | chenj-am for orijin]| Year | Award | Category | Result | Ref |
|---|---|---|---|---|
| 2010 | Africa Movie Academy Awards (AMAA) | Best Actress in a Supporting Role (Figurine) | Nominated | |
| Nigeria Entertainment Awards | Best Actress in a TV Show (Tinsel) | Nominated | ||
| 2017 | Best of Nollywood Awards | Best Supporting Actress –English | Nominated | [1] |
| 2018Ě | Best of Nollywood Awards | Best Actress in a Lead Role - English | Nominated | [2] |
Wia dem gada tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]Ă
- ↑ "BON Awards 2017: Kannywood's Ali Nuhu receives Special Recognition Award". Daily Trust (in Ínglish). 23 November 2017. Archived from the original on 7 October 2021. Retrieved 7 October 2021.
- ↑ "BON Awards 2018: Mercy Aigbe, Tana Adelana shine at 10th edition". Pulse Nigeria. 9 December 2018. Retrieved 23 December 2019.
