Jump to content

Frances Ogampa

From Wikipedia

Frances Ogamba na Nigerian short stori raita.

For 2019, Ogamba rait one true-laife tori wey dem kol The Valley of Memories. Na tori abaut how one wuman feel sey shi stil get strong konecshon wit ha uncle wey don kpai. Dis tori win Koffi Addo Prize for Creative Nonfiction.

Shi stil rait anoda short tori wey dem kol Ghana Boy. Na abaut one small boy an im sinior broda wey bi gang leader. Dis tori mek am rish final for 2019 Writivism Short Story Prize.

For 2020, Ogamba rait one tori wey dem kol My Husband's Wife. Dis tori na di one wey win di English-language katigoryi for di first Kalahari Short Story Prize.

Ogamba dey live for Port Harcourt, Nigeria, wia shi dey wok as content developer.

Som of di tori wey shi don write:

.Call Her No One – Craft Literary.

.The Valley of Memories – Afreecan Reads .The Tribute – YNaija, 2016

.The Grandpa Whose Head was not Correct – Great Weather for Media

.Ghana Boy – Munyori Literary Journal, 2019

.Hues of Perfection – Jalada, 2019

Tree People – Rewrite Reads, 2020

.My Husband's Wife – 2020

.Love for Ashes – The Dark Magazine, 2021

.Like Large Bodies of Light – Chestnut Review, 2021

.Water Child – The Dark Magazine, 2021

.The Urn – The Dark Magazine, 2021

.Factory Baby – Yabaleft Review, 2021

.The Hide's Effect – The Dark Magazine, 2021

.Under the Sentinel's Watch – Lolwe, 2021

.The Kings Street Barbers – Dgeku, 2022

.On the Brink – Midnight & Indigo, 2022

.For Ibiso – Cinnabar Moth

.Master of Ceremonies – The Dark Magazine, 2022

.Reaching for Ijenu – New Orleans Review, 2022

Wia dem gada tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]