Florence Ubajekwe

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search

Florence Ubajekwe na Naijá pesin wey bi tok tok pesin for Radio One 103.5 FM, Radio Nigeria Ikoyi Legos.E redio nem na Ladywealth'.Na Florence fom di Organisashion Children and Women Against Child Sexual Abuse Initiative.Di Organisashion na one NGO wey dey fight yama yama sex. E get Bsc for Mass komunikashon an e get Mastas for Social Wok.