Faze
Hau e go bi
Chibuzor Oji (wey dem bon on 1977), wey pipul sabi wel wel as Faze, na Naija musikshan, songraita, an aktor. Dem fest sabi am as memba for Naija hip hop grup wey dem dey kol Plantashun Boiz, togeda wit BlackFace Naija an 2face Idibia.[1]
Afta som taim di grup skata for 2004, Faze stat im own musik, du plenti studio albums wey mix R&B, reggae, danshol, an Afrobits wit Afrika wey Abi stai wey e dey kol "universal flavour".
Hau e stat laif
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon Chibuzor Oji for 1977 for Festac Talown, Lagos State, wey dey south-west Nigeria. Na fourth pikin insaid nine for im famili, an ol of dem sabi sing wit beta vois bikos dem dey sing wel wel for dia famili wen dem dey prey.[2]
were yu gada di tori
[chenj-am | chenj-am for orijin]- ↑ "Archive copy". Archived from the original on 2023-11-08. Retrieved 2026-07-03.
{{cite web}}: CS1 maint: archived copy as title (link) - ↑ https://dailypost.ng/2025/12/29/faze-is-neutral-in-my-rift-with-blackface-2face/