Eshu
Èsù na one impotat orisa (god) in Yoruba rilijion. Anoda word for yoruba rilijion na Ìsèse. Èsù na one of di most oldest god wey kom down to dis wold from Ikòlé Órun. Èsù stil bi di Shif god wey dey mek suo sey pipo folo di law. Bikos of how di yoruba rilijion son skata for di wold, pipo don give Èsù difren nem for difren aria or lokesho. bot di bilif rimen di sem. For some Yoruba tradishon, some pipo dey put on shain wey de koneshon with Èsù for proteshon.
E nem an wetin e dey do
[chenj-am | chenj-am for orijin]Èsù na anoda nem wey dem give Eleggua. Eleggua na one mesenja for all di orisa (gods). Na 256 ways pesin fit rish Eleggua. All di 256 ways bi Èsù. Pipo wey de Isese rilijion bilif sey Èsù na anoda orisa (gods) wey bi like Eleggua but na onli 101 way lid to am no bi 256. Dey bilif dis one akordin to Ifa. Pipo no sey na Èsù bon Ogboni. Dey stil bilif sey Èsù sabi work an e no dey fear am eni work wey pesin give am to do. Di tori wey Ocha an Ifa tok dey risembu diasef sometime. Èsù, pipo bilif dey join bodi with oda gods to kari out dia work. "Olokun" wey bi one god wey dey waka ontop wota for beach dey among di gods wey dey work with Èsù. Eshu Ayé is said to work closely with all Òrìṣà including Òrìṣà Olokun and is thought to walk on the shore of the beach. Èṣù Bi is a stern and forceful avatar, appearing as both an old man and young boy, who walked with Shangó and Oyá (the initial two Ibeyi), and Eshu Bi protects both of these, as well as all other small children. Eshu Laroye is Dem sey Eshu Aye dey work with all di oda orisa. Infat, dem evun meshon Orisa Olokun" nem too. Na Orisa Olokun dey waka about for di san-san wey de beach aria. Èsù Bi na one pawaful god wey fit hapiya as a old man or yong boi if e like. Èsù Bi work with Sango an Oya . Èsù Bi protet both of dem. Èsù Bi dey protet smol smol pikin too.