Jump to content

Emeka Ike

From Wikipedia
Emeka Ike

Emeka Ike (dey bon am 22 March 1967) na Naija aktor. Im bi di speshal guest in Monrovia wen dem dey opun di niu Sentra for Demokratik Chenj CDC wey hapun inside Liberia.

Pipo sabi Emeka Ike wel wel as im dey inside A Million Years 2 (2006), I Swear (2004), an A Million Years (2006).

E pasonal life

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Emeka mari Suzzane in 2000 but do marej skata in 2015. Di marej produs four pikin-dem. Afta di marej skata, Emeka Ike kom go mari Yolanda Pfeiffer. Di marej bitwin Emeka Ike an Yolanda Pfeiffer produs one gel-pikin. Di nem of di pikin na Chidera Comfort Thando Ike.

Fim-dem wey e dey inside

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Deadly affairs (1995)
  • Moral Inheritance (1996)
  • Silent Night (1996)
  • Death Warrant (2001)
  • My Goodwill (2001)
  • Tears & Sorrows (2002)
  • My love (2002)
  • Love Affair
  • My Love (2002)
  • Not Man Enough (2003)
  • Strength of a woman (2004)
  • The Snake Girl (2006) as Ikem
  • My Last Wedding (2009) as Benny
  • 100 Days in the Jungle (2007) as Brume Okito
  • Heavy Battle (2008) as Obiora
  • After My Heart (2008) as Nicholas
  • Test My Heart (2008)
  • A Can of Worms (2008)
  • Wind of Love (200) as Raymond
  • Felony
  • Day break
  • Working for Love
  • Under Pressure
  • Love, Lies and Murder (2009) as Ken
  • Heat of the Moment (2009) as Dr. Richard
  • Night Wedding (2010) as Chiegbo
  • Jewels in the Sun (2011) as Duncan
  • Housemates (2012) as Patrick Bolaji
  • Stigma (2013) as Doctor Jide
  • Secret Act (2014) as Eddy
  • Golden Love (2016) as Arinze
  • Marry Who You Love (2016) as Duncan
  • Royal Calabash (2019) as Akunna
  • Malaika (2023)