Jump to content

Eman El-Asy

From Wikipedia
Eman El-Asy
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromEjipt Chenj-am
Nem for lokal langwejإيمان العاصي Chenj-am
Orijina nemإيمان عبد العظيم معز محمد العاصي Chenj-am
Fest nemEman Chenj-am
Nik-nemأميرة الدراما Chenj-am
Wen dem bon am28 August 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amCairo Chenj-am
Fest langwejArabic Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokArabic Chenj-am
Wok wey e dey duactor, film actor Chenj-am
Wie e dey liv6th of October City Chenj-am
RilijonIslam Chenj-am

Eman El-Asy (Egyptian Arabic: إيمان العاصى; born 28 August 1985) na Egyptian aktres.

Pesin life story

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Elasi bin born for Cairo. She study business administration before she enter acting.

Her acting career start when one director wey dem call Khaled Bahgat see her picture for one magazine. E come reach out to her, come give her one role for one TV series wey dem call Ams La Ymout (Yesterday No Dey Die). For dat film, she act with Raghda and Ryadh Elkholi, as Raghda pikin.

After dat one, she come act for another series wey dem call Ahlam fi el-Bawwaba (Dreams for Gate), wey Haitham Hakki direct. Since dat time, she don act plenty for TV and film.

Fim wéy shi akt

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Television roles

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  • Ha' Mashru'
  • El Saba' Banat
  • Ragel w Emra'aten
  • Adeyet Nasb
  • Ahlam fi el Bawwaba
  • Da'wet Farah
  • Hadret el Mottaham Abi
  • Hob La yamut
  • Saba' Banat[1]
  • El Adham[2]
  • Ella Ana
  • Eldayra
  • Naseeby We Esmetak
  • Gaafar el Omda
  • Be ra8m Elqanoun
  • Masgun Tranzit[3]
  • Ma'lab Haramiyya
  • Hekayet Bent (Girl’s Story)[4]
  • Hamati Bethebeni
  • Fares
  • El 5albous

Wie dem gada di tori

[chenj-am | chenj-am for orijin]
  1. Eman Al Asi solves peoples problems
  2. "Sudsy summer". Al Ahram Weekly. 20 August 2009. Archived from the original on 23 September 2009. Retrieved 4 October 2010.
  3. "Ahmad Izz "Imprisoned in Transit"". Al Bawaba. 24 June 2008. Archived from the original on 18 April 2012. Retrieved 4 October 2010.
  4. "Eman Al Assi talks about "Girl's Story"". Al Bawaba. 24 July 2009. Archived from the original on 18 April 2012. Retrieved 4 October 2010.