Ebenezer Obey
Ebenezer Remilekun Aremu Olasupo Obey-Fabiyi MFR (wey dem bon for 3 April 1942) wey pipo sabi wel wel as Ebenezer Obey na Naija juju muzishan.
How im tek start life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na 3 April 1942 dem bon to one Egba-Yoruba famili. Dem bon Obey, wey e full nem na Ebenezer Remilekun Aremu Olasupo Fabiyi for Idogo, Ogun Stet, Naija. Na owu wey bi one of di group wey mek Egba tribe e bi.
How im tek work
[chenj-am | chenj-am for orijin]Obey start to dey sing in mid-1950s afta e kom Legos. Afta e don len from Fatai Rolling-Dollar band, Obey go fom e band in 1964 an e kol am: "The International Brothers. Di band dey play hi-life an dem dey miss am with juju. By earli 1970s, di band chenj dia nem to "Inter-Reformers". Inter-Reformers kom get plenti habom on dia West Afrika Decca muzikal lebel.
Obey kom start to dey yuz drum, gita an oda instrumet for im muzik. Obey sabi yuz Yoruba provab sing for di wey pipo go wan dans. Obey muzikal band sabi yuz song praize big pipo wey get moni. Pipo no obey as pesin wey bi Kristen an in di 1990s Obey kom dey sing onli gospel muzik. Obey don sing with popula gospel muzik hatist like Pastor Kunle Ajayi wen e dey do e 30 year hanivasiri wey e don dey sing in Legos.
E pasonal life
[chenj-am | chenj-am for orijin]Obey mari Juliana Olaide Olufsde in 1963. Juliana kpai on 23 August 2011 at 67 years. Di marej produs meni pikin an gran-pikin
Song-dem wey e don sing=
[chenj-am | chenj-am for orijin]- 1964 Ewa Wo Ohun Ojuri
- 1965 Aiye Gba Jeje b/w Ifelodun*Gari Ti Won b/w Orin Adura
- 1966 Awolowo Babawa Tide b/w Oluwa Niagbara Emi Mi*Palongo b/w Teti Ko Gboro Kan*Oro Miko Lenso b/w Orin Ajinde*Late Justice Olumide Omololu b/w Iyawo Ti Mo Ko Fe
- 1967 Olomi Gbo Temi b/w Maria Odeku*To Keep Nigeria One b/w Awa Sope Odun Titun*Edumare Lon Pese b/w Omo Olomo*Ope Fun Oluwa b/w Paulina
- 1968 Ore Mi E Si Pelepele b/w Ajo Ni Mo wa*Ijebu L'ade b/w Lati Owolabi*Col. Ben Adekunle b/w Ori Bayemi*Lolade Wilkey b/w Adetunji Adeyi*Gbe Bemi Oluwa b/w Olowo Laiye Mo
- 1969 Ode To Nso Eledumare b/w Pegan Pegan*Sanu-olu b/w K'Oluwa So Pade Wa*London Lawa Yi b/w Oro Seniwo*Isokan Nigeria / etc.*Eni Mayo Ayo / etc1969/1970*Emi Yio Gbe Oluwa Ga b/w Ise Teni
- 1970 Lawyer Adewuyi*Ala Taja Bala b/w Ohun Toluwa Ose*Ogun Pari / etc.*In London*On The Town
- 1971 Ija Pari (Part One) b/w Ija Pari (Part Two)*Esa Ma Miliki b/w Awon Alhaji*Face to Face b/w Late Rex Lawson*Oro Nipa Lace b/w Yaro Malaika
- 1972 Late Oba Gbadelo II*Board Members*Vol.4: Aiye Wa A Toro*In London Vol. 3*Odun Keresimesi
- 1973 And His Miliki Sound*The Horse, The Man and His Son*E Je Ka Gbo T'Oluwa*Adeventure of Mr. Music*Mo Tun Gbe De
- 1974 Inter-Reformers A Tunde*Eko Ila*Around the World*Iwalka Ko Pe
- 1975 Mukulu Muke Maa Jo*Ota Mi Dehin Lehin Mi*Alo Mi Alo*Edumare Dari Jiwon
- 1976 Late Great Murtara Murtala Ramat Muhammed*Operation Feed The Nation
- 1977 Eda To Mose Okunkun*Immortal Sings for Travellers*Adam and Eve
- 1978 Igba Owuro Lawa*Oluwa Ni Olusa Aguntan Mi*No Place Be Like My Country Nigeria
- 1979 In the Sixties Vol.1*In the Sixties Vol.2*Igba Laiye*Sky*E Wa Kiye Soro Mi*Omo Mi Gbo Temi
- 1980 Leave Everything to God*Current Affairs*Sound of the Moment*Eyi Yato
- 1981 Joy of Salvation*What God Has Joined Together
- 1982 Celebration*Austerity*Precious Gift
- 1983 Ambition*Singing for the People*Greatest Hits Vol. 3*Je Ka Jo*Thank You (Ose)
- 1984 The Only Condition to Save Nigeria*Solution*Peace1985*Security*My Vision
- 1986 Gbeja Mi Eledumare*Satisfaction*Providence
- 1987 Aimasiko*Immortality*Victory*Patience
- 1988 Determination*Vanity
- 1989 Formula 0-1-0*Get Yer Jujus Out
- 1990 Count Your Blessing*On the Rock
- 1991 Womanhood
- 1993 Good News
- 1994 I Am a Winner*Walking Over (1994 ?)
- 1995 The Legend
- 1999 Millennial Blessings
- 2000 Promised Land
- 2002 Ase Oluwa