Divock Origi
Man abi wuman | man ![]() |
---|---|
Kontri wey e kom from | Belgium ![]() |
Country for sport | Belgium ![]() |
Nem for lokal langwej | Divock Origi ![]() |
Orijina nem | Divock Okoth Origi ![]() |
Fest nem | Divock ![]() |
Famili nem | Origi ![]() |
Wen dem bon am | 18 April 1995 ![]() |
Ples wey dem bon am | Ostend ![]() |
Papa | Mike Origi ![]() |
Relative | Arnold Origi ![]() |
Fest langwej | Dutch ![]() |
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tok | Dutch, English langwej, Swahili, French ![]() |
Wok wey e dey du | association football player ![]() |
Position played on team / speciality | forward ![]() |
Member of sports team | AC Milan ![]() |
Sport | association football ![]() |
Participant in | 2014 FIFA World Cup, UEFA Euro 2016, 2018–19 UEFA Nations League ![]() |
League or competition | Bundesliga, Premier League, Serie A ![]() |
Divock Origi (bon 18 April 1985) na Belgium futbola wey dey pla as a forwod for Premier League klub Liverpool an Belgium kontri Tim.
Origi stat im futbol karier for Lille an skore im fest goal for dem for 2013. Afta one year an half Liverpool sign am for dia klub for €10 million by Liverpool, but im kom go bak to Lille as dem boro am for 2014-2015 year. Afta, e no do wel for Liverpool bikos of injuri dem kom Boro Vlf Wolfsburg For one year. Origi kon leta skore som impotant gol for Liverpool wen dem karri lig kop for 2018-2019 year.im skore di sekond goal for Champions lig final wen dem face Tottenham Hotspurs for final as dem bit dem 2-0. Origi popula wella wen im skore two goals as dem mit Barcelona FC for semi final sekon leg for champions lig, dem dey kol di marsh Di Mirakle of Anfid bikos Liverpool dey find four gols to take komot Barcelona FC for di kompitition. Origi dey inside dj squad wey win 2019-2020 premier lig taitu for di fest time in thirty years. Fan like am wel wel bikos of the important gol im dey skore as im do wen dem face Everton for dat year.