David Nnaji

From Wikipedia
David Nnaji
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromNaija Chenj-am
Fest nemDavid Chenj-am
Wen dem bon amJuly 1985 Chenj-am
Ples wey dem bon amLagos State Chenj-am
Wok wey e dey duactor Chenj-am
Wie e go skulUniversity of Lagos Chenj-am

David Nnaji (dem bon am for July 1985) na Naijá fim meka, aktor an raita wey pipul no wel for di pat wey e du as Ifeanyi for di televishon series Dear Mother

How e tek stat laif an go skul[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Nnaji for July 1985 for Legos Stet Naijá an na for dia e tek gro up go skul.Nnaji kolet Bachelor's digree in History and Strategic Studies fom di University of Lagos.

Pasonal laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Nnaji na di four of di five pikin of e famili an e get two pikin, Chinualumogu Naetochukwu Nnaji an Adaezeh Munachimso Nnaji.

Karia[chenj-am | chenj-am for orijin]

As e finish fom di Univasiti, Nnaji opun one rekod lebel wey di nem DUN Entertainment Limited. Na e akt di rol of Ifeanyi for di siri Dear Mother wey dem sho for televishon for ova 10 years.