Dauda Abasama I

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Dauda Abasama I
pesin
Man abi wumanman Chenj-am

Dauda Abasama I na na Naijá pesin wey bi Sultan for Kano wey rul for 1565.

Tori of e laif[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dauda Abasama bi di 24th Sarki. Di nem of e mama na Zuhara.E rul for 1 mont an 20 daiz bifor dem komot am.