Darlington Okoye
Hau e go bi
Darlington Okoye wey pipo sabi wel wel as Speed Darlington na Naija muzishan, song-raita, an dansa.
How e tek start life an go skul
[chenj-am | chenj-am for orijin]Na for Arondizuogu vilej wey de Ideato North Lokal Govamet aria of Imo Stet dem bon Speed Darlington. E papa nem na Pericoma Okoye an e mama nem na Theresa Onuorah. Darlington start to dey dans im Imo Stet kolshora dans wey bi Egedege bifor e kom start to dey sing wen im don gro-up. Darlington peret sabi sing Igbo kolshora Muzik wel wel an na from dem Darlington sabi di dans tu.
How e tek wok
[chenj-am | chenj-am for orijin]Pipo sabi Darlington wel wel afta e don rilis plenti muzik an plenti wok on soshal midiha. Na Instagram Darlington sabi yuz wel wel. Meni pipo dey luk Darlington as a komendia as e fims-dem get one alis bang da dadang