Jump to content

Darey

From Wikipedia

Oluwadamilare Art Alade (wey dem bon for 9 February 1982) wey pipo sabi wel wel as Darey or Dare Art Alade na Naija Afro R&B singa, song-raita, rekod produsa, pesin wey dey helep pipo, an bizness owna.