Dandy Jackson Chukwudi

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Dandy Jackson Chukwudi
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Wen dem bon am29 November 2002 Chenj-am
Wok wey e dey duraita Chenj-am

Dandy Jackson Chukwudi wey plenti pipul dey kol Dandy Jackson na one Naija pesin wey dey rait Novel an shot shot tori-dem. E join bodi tek stat bifor bifor InstaNovella. ThisDay tok sey im bi pesin wey dey rait buk wey sabi hau to join tins wey dey hapun for awa taim wit tins wey e juz tink for im brain an e go stil manej do am wey di tori go swit an pipul wey dey rid di buk go enjoi wetin dem dey rid. Im Laif an im Wok. Dandy na one Naija pesin wey kom from Abia Stet. Dandy join bodi wit Awaji-Itimikpang Abadi tek stat InstaNovella. E don poblish two Novel-dem. Dem dey see am as one of di pipul for di third genereshon rait bok for for di