Christopher Ayres

From Wikipedia
Jump to navigation Jump to search
Christopher Ayres
pesin
Man abi wumanman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Orijina nemChristopher Owen Ayres Chenj-am
Fest nemChristopher, Owen Chenj-am
Famili nemAyres Chenj-am
Wen dem bon am16 May 1965 Chenj-am
Ples wey dem bon amRichmond Chenj-am
Wen e kpai18 October 2021 Chenj-am
Place of deathHouston Chenj-am
Broda an sistaGreg Ayres Chenj-am
Unmarried partnerKrystal LaPorte Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej Chenj-am
Wok wey e dey duvoice actor, screenwriter Chenj-am
Wie e go skulLon Morris College, Alief Elsik High School, St. Norbert College Chenj-am
Medical conditionchronic obstructive pulmonary disease Chenj-am

Christopher Ayres (16 May 1965 — 18 October 2021) na oneItalic text Amerika aktor, darektor and pesin wey dey rait skript. E dey do Vois aktin and ADR daretin on-top som Japanis anime sho wey dem chenj to Inglish for Funmination,Okra Tron 5000,New Generation Picture and Seraphim Digital/Sentai FilmworksFor di anime,naim dem know as di Vois of Frieza from Dragon Ball Zkai and Dragon Ball Super,Kei Kuromo from Gants.Prince Somafrom Black Butler,and Shingen Takeda from di Sengoku Basara siris dem. Plenti pipul know am for Mock Combat for cosplay panel dem for anime konfenshon dem.