Chikodili Emelumadu
Hau e go bi
Chikodili Emelumadu na British-Naija wuman wey dey rait tori wey bi laik sey e no ril.
Abaut Chikodili
[chenj-am | chenj-am for orijin]Dem bon for Workshop, Nottinghamshire, but shi gro for Naija.
Ha shot tori wey shi kol "Candy Girl" enta shortlist for Shirley Jackson Awods for 2015. Ha oda tori dem don stil enta shortlist for difren awod laik:
- "Bush Baby" wey dem shortlist for Caine Prize for African Writing for 2017
- "What to do when your child brings home a Mami Wata" wey dem shortlist for Caine Prize for 2020
- Nommo Award for 2020
For 2019, shi win Curtis Brown First Novel Prize wit ha buk wey she kol Dazzling.
Shi don stil bi one of di pipul wey joj for Shirley Jackson Awards for 2018 and 2020.